Olamide – 1999

Admin Avatar

Posted by Neph SureLoaded

Olamide - Street OT Album

Olamide – 1999

Download 1999 by Olamide MP3 Audio

Nigerian musical artist, Olamide releases a brand new impressive record titled “1999“.

The song, “1999” is off the fourth studio album, “Street OT” by Nigerian musician Olamide. The body of work contains 22-tracks.

Stream and download Olamide Latest Song, Lyrics & Instrumental on SureLoaded.

1999” was release by your favorite artiste Olamide.

Listen and share your thought below:

Olamide – 1999

Song Thumbnail

0:00 0:00


DOWNLOAD MP3

“1999” LYRICS:

1999
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man

Let me take u back in time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T’arm robber f’epa daddy mi o

Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d’alapere
The hustle dey pay nw e k’aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be
Until d day dat I almost lost d G
Dem break door
Dem carry gun
Me need my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o

Let me take u back in time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T’arm robber f’epa daddy mi o

O di dandan mo ma l’aluyo
B’oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B’oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Se b’eyan lo bi Eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B’oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t’irogo
Cause I dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d’ehana mo di Gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah

Let me take u back in time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T’arm robber f’epa daddy mi o

I see people dey sympathise
I was traumatised
Na den I realise
It’s time to organise myself

FAST DOWNLOAD

Drop Your Comments (0)

Davido – With You ft. Omah Lay
1
Davido – Titanium ft. Chris Brown
2
Barry Jhay – See Me See God (SMSG)
3
Lil Kesh – Dan Dan ft. Reekado Banks
4
Reekado Banks – Mukutu
5
Bella Shmurda ft. FOLA – Dangbana Riddim
6
Johnny Drille – Angelina ft. Fireboy DML
7
Kizz Daniel – Police ft. Angelique Kidjo & Johnny Drille
8
Rema – Bout U
9
L.A.X – Pain Me ft. Fireboy DML & Pheelz
10