Davido – FEM

Admin Avatar

Posted by Neph SureLoaded

Davido - A Better Time Album

Davido – FEM

Download FEM by Davido MP3 Audio

Nigerian superstar musician, Davido comes through a potential hit record titled “FEM“.

The song, “FEM” is off the 2020 project, “A Better Time Album” by Nigerian singer Davido. The body of work contains 17-tracks.

Stream and download Davido Latest Song, Lyrics & Instrumental on SureLoaded.

FEM” was release by your favorite artiste Davido, enjoy!

Listen and share your thought below:

Davido – FEM

https:/scholarshipbuzz.xyz/wp-content/music/2023/04/Davido_-_FEM_[SureLoaded].mp3

DOWNLOAD MP3

Watch and Enjoy the video below:

DOWNLOAD VIDEO

“FEM” LYRICS:

(Napji killing this one)

E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (And di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg
You wey dey find the pitty
Tell Odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30bg we go para, para, para
Them go para for you

Before the, before the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t stay too much
‘Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter stuff
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on site
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on site
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

(Napji killing this one)

FAST DOWNLOAD

Drop Your Comments (0)

Davido – With You ft. Omah Lay
1
Davido – Titanium ft. Chris Brown
2
Barry Jhay – See Me See God (SMSG)
3
Lil Kesh – Dan Dan ft. Reekado Banks
4
Reekado Banks – Mukutu
5
Bella Shmurda ft. FOLA – Dangbana Riddim
6
Johnny Drille – Angelina ft. Fireboy DML
7
Kizz Daniel – Police ft. Angelique Kidjo & Johnny Drille
8
Rema – Bout U
9
L.A.X – Pain Me ft. Fireboy DML & Pheelz
10