Ashimolowo cover art

Ashimolowo

BNXN

CAPTAIN (Track 14)

Nigerian Music 3:07

Last Played: Just Now
Last Vist: January 27, 2026 at 5:38 PM

BNXN - Ashimolowo

Nigerian star BNXN channels a bold and spiritual energy, a track that blends cultural depth with modern groove titled Ashimolowo.

His vocals carry both reverence and confidence, weaving lyrics that highlight faith, resilience, and the pursuit of greatness.

The production is rooted in Afrobeats, enriched with the bounce of Street Pop, and layered with subtle Hip‑Hop elements, creating a sound that feels both uplifting and commanding.

Ashimolowo resonates as a powerful anthem, leaving listeners inspired by BNXN’s fusion of spirituality and artistry.

BNXN - Ashimolowo

Ashimolowo Lyrics:

Magic, I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions
Like is Ashimolowo a bad bitch?
It's magic, I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions
Like is Ashimolowo a bad bitch?

Soro gbe won n'gbo ko le ye won
Look how we made it, aa oo de gbe'gbon
Make dem clear my way, since no be today
Wey I don Dey my lane no
I did not like how my nigga spoke to me
E make me feel like say him no know me
Cause I fought for this all my life
Dem no dash me my guy
So tin ba sope Allah wallahi
Believe me my guy

It's magic, I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions
Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)
It's magic, I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions
Like is Ashimolowo a bad bitch?

Dem ah talk but dem no know
Many things wey dem comment but all I know
Is me I no get time to relax
I Dey recharge
I no get time to revive wetin don die
When I roll up my Igbo
And I think about the journey I've been on
How you think say man go relent
I am a different guy
Wey Dey fight for my own lifeline

Hmm so bye bye
To relationships wey no pay I won't lie
Dem do me dirty for back but na pride
Wey no make me to Dey cry but man walahi
Many things wey dem wan do me but lai-lai
Cause they know the boy connected pass WiFi
And you know the boy gon be here till he dies
I ain't seen a nigga do it like me on my life
Me? I dey try!

It's magic (sabi now) I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions
Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)
It's magic (if you sabi now) I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions
Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)

  • CAPTAIN

    BNXN • 2025
  • Savage

    Nigeria 🇳🇬
  • Rema

    Nigeria 🇳🇬
  • FOLA

    Nigeria 🇳🇬