Common Person by Burna Boy MP3 Audio
Nigerian Award winning artist, Damini Ebunoluwa Ogulu, known professionally as Burna Boy has released a brand new masterpiece record titled “Common Person“.
The song, “Common Person” is taken from the project called “Love, Damini“, the sixth studio album by Nigerian singer Burna Boy. It was released on 8 July 2022 through Atlantic Records.
The album features guest appearances from Ladysmith Black Mambazo, J Hus, Vict0ny, Popcaan, Blxst, Kehlani, Ed Sheeran, J Balvin, and Khalid. It was supported by two singles, “Kilometre” and “Last Last“.
“Common Person” by “Burna Boy” is an amazing song which is a must for your playlist if you are a lover of good music and this particular genre.
Stream and download Burna Boy Latest Song, Lyrics & Instrumental right here on SureLoaded.
“Common Person” was release by your favourite artiste Burna Boy and we made it available for you.
Listen and share your thought below:
Burna Boy – Common Person
Burna Boy – Common Person
https:/scholarshipbuzz.xyz/wp-content/music/2022/12/Burna_Boy_-_Common_Person_[SureLoaded].mp3
DOWNLOAD MP3 || FAST DOWNLOAD
“Common Person” LYRICS:
(Bong)
(Bong killa)
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where no get nothing at all
Mm, balanso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own