DJ Neptune ft. Savage & Erigga – Ou LaLa LYRICS.
Lyrics:
Greatness!
DJ Neptune, Hit Me
Savage’s verse –
Take all my money cause you’ve been a good girl
Next thing she don begin dey pull skirt
I mount for the back I dey feel like busquet
She wan see what I’m finna do next
2 sec she don leave her boo first
All night I dey hang her 2 legs
gave me her cat I Dey use am do pet
Anything she want I Dey give her no stress
Chorus –
She like Oulala Oulala
Funmi ni Bulala
Testing the rod of Ogaga
She like Oulala
Oulala Oulala
Funmi ni Bulala
Loving the rod of Ogaga
Oh my god Oulala
1, 2, 3
Let’s Go
Oulala
Oulalalala!
Erriga’s verse –
Stezz when Dey make dem Dey confuse
When I burst out dem Dey shout who u use
Pistol Dey no go form Tom cruise
Mission in portable na you go lose
If you know insults I took to get result
U go understand why my body Dey hot
She like man when sabi package no be my fault
I gats help her man Dey go try a slut
Chorus –
She like Oulala Oulala
Funmi ni Bulala
Testing the rod of Ogaga
She like Oulala
Oulala Oulala
Funmi ni Bulala
Loving the rod of Ogaga
Oh my god Oulala
Greatness
Funmi ni Bulala
Loving the rod of Ogaga
Oulala
Oulalalala!
Funmi ni Bulala
Loving the rod of Ogaga
DJ Neptune
Baddest
Biggest
Sounds of Neptune