Download Life Of A Star by Lil Kesh ft. Adekunle Gold MP3 Audio
Nigerian talented artist, Lil Kesh has released a new classic hit record titled “Life Of A Star“. The song features singer Adekunle Gold.
The song, “Life Of A Star” is off the 2016 project called, “Y.A.G.I (Young and Getting It) Album” by Nigerian artist, Lil Kesh. The body of work contains 19-tracks.
Stream and download Lil Kesh ft. Adekunle Gold Latest Song, Lyrics & Instrumental on SureLoaded.
“Life Of A Star” was release by your favorite artiste Lil Kesh ft. Adekunle Gold, enjoy!
Listen and share your thought below:
Lil Kesh – Life Of A Star
“Life Of A Star” LYRICS:
[Intro:]
Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh
Yeah!
If I start to yan you
[Adekunle Gold:]
If I start to yan you how the thing dey go
And if you’re feelin what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
[Lil Kesh:]
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke, Omo no be joke
Ha! I remember then when I use to crave the fame
Dey happy like pikin wey dem buy new game
Only if I knew the price that I have to pay
That the people will forget we are still the same
I may be looking fly
But my pocket dry
But the boys don’t care
You gas give them bar
Shebi you be kesh
And you drive a benz
Abeg drop something now
Make we flex
And sometimes I am backstage
Feeling down cause I kinda had a bad day
And I still turn up when I climb stage
It’s the life of a Star what will I say
What will I say
Woo igbamii O re body o
But the fans still wanna take a Selfie o
Most of y’all don’t know what we go through
Its the life of a Star what will I do
What will I do
[Adekunle Gold:]
If I start to yan you how the thing dey go
And you’re feeling what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
[Lil Kesh:]
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh
[Adekunle Gold:]
Mo fe dogun mo fe dogbon
Mo fe dolokiki laye
I no know say it takes a lot to be a star
Them no tell me
Say e no easy o
Them go vex you for social network
Because you be star you no fit respond
Won ti gbagbe pe me self be human being oo
Them no tell me, Say e no easy o
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
[Lil Kesh:]
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh oh
[Adekunle Gold:]
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow