Olamide – Poverty Die

Admin Avatar

Posted by Neph SureLoaded

Olamide - Poverty Die

Olamide – Poverty Die

Download Poverty Die by Olamide MP3 Audio

Nigerian recording artist, Olamide releases a brand new masterpiece song titled “Poverty Die“.

“Poverty Die” by “Olamide” is an wonderful jam which is a must for your playlist if you are a lover of good music and this particular genre.

Stream and download Olamide Latest Song, Lyrics & Instrumental right here on SureLoaded.

“Poverty Die” was release by your favourite artiste Olamide and we made it available for you.

Listen and share your thought below:

Olamide – Poverty Die

https:/scholarshipbuzz.xyz/wp-content/music/2022/11/Olamide_-_Poverty_Die_[SureLoaded].mp3

DOWNLOAD MP3

Watch and Enjoy the video below:

DOWNLOAD VIDEO

“Poverty Die” LYRICS:

When I wake up, no be by my power oo
Oluwa lo kuku so wa ooo
I go down on my knees and thank God ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper oo
I dey hustle make the poverty le japa ooo
Ki Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die

Oriburuku ji na si’le mi, Irina ji na si’le mi
A’yi ni owo lo’wo ji na si’le
I want get plenty money
Poverty tofe’ma finesse
Aye toni greediness
No put shit for my business
I no well I get morning sickness
Biggy money no be small small
Ti’oba titomi bi ti eniola badmus
Money wey no get focus
Money wey no dey pompous
Holy ghost fire me I no dey tire
Ko ogun walle mi majo won pelu fire
Fire fire fire fire fire fire fire fire

When I wake up, no be by my power oo
Oluwa lo kuku so wa ooo
I go down on my knees and thank God ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper oo
I dey hustle make the poverty le japa ooo
Ki Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die

No who say make I no flex oo
I no no why them dey vex ooo
Poverty na my ex oo
Me I wan to be the next ooo
Iya to jemi timo shara gwueguwe
Ebi topami timo ti moka guwegwe
Oda’bo emalo jeje
This is my primetime
Biti baba keke
Aye reti ele yami oo
Them just dey pray ko pa mi oo
I don dey high them like pami oo
Dey don kolo lako epami
Holy ghost fire
Me I no dey tire
Ko’gun waye mi eba mi
Mi jo won pelu fire
Fire fire fire fire fire fire

When I wake up, no be by my power oo
Oluwa lo kuku so wa ooo
I go down on my knees and thank God ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper oo
I dey hustle make the poverty le japa ooo
Ki Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die

FAST DOWNLOAD

Drop Your Comments (0)

Davido – With You ft. Omah Lay
1
Davido – Titanium ft. Chris Brown
2
Barry Jhay – See Me See God (SMSG)
3
Lil Kesh – Dan Dan ft. Reekado Banks
4
Reekado Banks – Mukutu
5
Bella Shmurda ft. FOLA – Dangbana Riddim
6
Johnny Drille – Angelina ft. Fireboy DML
7
Kizz Daniel – Police ft. Angelique Kidjo & Johnny Drille
8
Rema – Bout U
9
L.A.X – Pain Me ft. Fireboy DML & Pheelz
10