Download Tables Turn by Oxlade ft. Moelogo MP3 Audio
Nigerian talented recording artist, Oxlade has released a brand new classic record titled “Tables Turn” featuring Nigerian singer Moelogo.
The song, “Tables Turn” is off the project called “Oxygene EP” by the gifted Nigerian sultry singer Oxlade. The body of work contains 6-tracks.
“Tables Turn” by “Oxlade” is a wonderful song which you should have on your playlist if you are a lover of good music and this particular genre.
Stream and download Oxlade ft. Moelogo Latest Song, Lyrics & Instrumental right here on SureLoaded.
“Tables Turn” was release by your favourite artiste Oxlade ft. Moelogo and we made it available for you.
Listen and share your thought below:
Oxlade ft. Moelogo – Tables Turn
https:/scholarshipbuzz.xyz/wp-content/music/2022/11/Oxlade_ft_Moelogo_-_Tables_Turn_[SureLoaded].mp3
DOWNLOAD MP3 || FAST DOWNLOAD
“Tables Turn” LYRICS:
Small boy, from the ghetto Wey Dey try make some money
Young boy, Wey dem talk say e no go lead to nothing
Small boy, for the hood Wey Dey talk say him brain no correct
But as you see the boy Dey grow
Only if they knew say the boy go blow
Only if they knew he go shut down show
Them for no reason am bad Them for no try talk am like that
Them for no try bring am down
But Wetin dem forget be say
[Chorus]
Tables turn o, e fit be your turn today
Tomorrow make e be my turn o
Omo no loose guard o, Omo boy no reason
Cause no one knows tomorrow
No one knows tomorrow
Just be doing good, doing good
Cause good nahin be koko
Doing good, Biko just do good
Good na the koko, doing good
Do you believe in karma
Aye akamara, Aye toto
Do you believe in karma
I remember then, when I no get anything but I get talent…
Shey you remember then
When boy no chop no money Shey Lon fi mi gba le
Now they need my talent ooo uu ahh
Kekere latin mo Oba o
Olorun ni mola o
Awon to so pe aoni de be
Se ni olayiwola
People talk and laugh when you can’t do
But when God blesses you they forget
Tables turn o, e fit be your turn today
Tomorrow make e be my turn o
Omo no loose guard o, Omo boy no reason
Cause no one knows tomorrow
No one knows tomorrow
Just be doing good, doing good
Cause good nahin be koko
Doing good, Biko just do good
Good na the koko, doing good
(Mama’s prayer)