Ric Hassani – Ngozi LYRICS

Admin Avatar

Posted by Neph SureLoaded

Ric Hassani - Ngozi

Ric Hassani – Ngozi LYRICS

Ric Hassani – Ngozi Lyrics

STREAM/DOWNLOAD MP3

Lyrics:

Ngozi, Where you dey go
if you leave me like this
how i go blow
Ngozi i dey for you
i need you to know
dem Dey think say na me but how would dey know
but how would they know

na she dey carry me
na she dey ginger me
na she dey fight for me
when i dey down, when i dey ground
na she dey pray for me
if i no dey for where she dey
na she dey defend me
omoge ifemi, she loving me gently
she no dey vex no dey stress
everything easily
if i dey vex she no dey shout she dey reason with me
she be my gee she be my queen she be my family
watin again I need

Ngozi Ngozi no leave me go
where i for go again if Ngozi wan leave me so
Ngozi Ngozi no leave me go
where i for go again if Ngozi wan leave me so
NGOZI lyrics

Ngozi
my baby
omomi, so ngbo mi
dont leave me josh too funy
anything i did baby I’m sorry
I’m a new man now baby come check me
gbogbo mo tiwansin motira Bentley
I’m sorry so sorry
mabinusimi na you dey carry me

na you dey carry me
na you dey ginger me
na you dey fight for me
when i dey down, when i dey ground
na you dey pray for me
if i no dey for where you dey
you go dey defend me
omoge ifemi, she loving me gently
she no dey vex no dey stress
everything easily
if i dey vex she no dey shout she dey reason with me
she be my gee she be my queen she be my family
watin again I need

Ngozi Ngozi no leave me go
where i for go again if Ngozi wan leave me so
Ngozi Ngozi no leave me go
where i for go again
if Ngozi wan leave me so
NGOZI

FAST DOWNLOAD

Drop Your Comments (0)

Davido – With You ft. Omah Lay
1
Davido – Titanium ft. Chris Brown
2
Barry Jhay – See Me See God (SMSG)
3
Lil Kesh – Dan Dan ft. Reekado Banks
4
Reekado Banks – Mukutu
5
Bella Shmurda ft. FOLA – Dangbana Riddim
6
Johnny Drille – Angelina ft. Fireboy DML
7
Kizz Daniel – Police ft. Angelique Kidjo & Johnny Drille
8
Rema – Bout U
9
L.A.X – Pain Me ft. Fireboy DML & Pheelz
10