Download If E Happen For Lagos by Runtown MP3 Audio
Nigerian artist, Runtown releases a new masterpiece hit song titled “If E Happen For Lagos“.
“If E Happen For Lagos” by “Runtown” is a wonderful jam which is a must for your playlist if you are a lover of good music and this particular genre.
Stream and download Runtown Latest Song, Lyrics & Instrumental right here on SureLoaded.
“If E Happen For Lagos” was release by your favourite artiste Runtown and we made it available for you.
Listen and share your thought below:
Runtown – If E Happen For Lagos
https:/scholarshipbuzz.xyz/wp-content/music/2022/12/Runtown_-_If_E_Happen_For_Lagos_[SureLoaded].mp3
DOWNLOAD MP3 || FAST DOWNLOAD
Watch and Enjoy the video below:
DOWNLOAD VIDEO || FAST DOWNLOAD
“If E Happen For Lagos” LYRICS:
If you no know big man, you never know person
You no shine your eyes, you never see something
You never party for eko, omo you never do nothing
Government na yawa, dem no Dey do nothing
Na so dem waka, waka, waka
Everybody searching for the answer
The matter, matter, matter
If you ask me, who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa
If e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos

Gats keep am on a low
Eyes on my money gats keep am on the low
Cuz gidi gidi gada gada no Dey win fight
So we bring the fire brother me I can’t shout
Shey cos you see me in a Bentley
You want to friend me, just to end me
Shey na my fault say God Dey bless me