Bella Shmurda - Holy Jah
Nigerian star Bella Shmurda delivers a deeply spiritual anthem titled Holy Jah.
The track radiates reverence and gratitude, as Bella’s emotive vocals channel themes of faith, resilience, and divine guidance through life’s struggles.
Scattered across the soundscape are elements of Afrobeats, Street Pop, and touches of Soul, blending vibrant percussion with mellow harmonies to create a powerful yet meditative vibe.
Holy Jah is more than a record — it’s a prayer in motion, a sonic testament to belief, and a reminder of Bella Shmurda’s ability to fuse spirituality with artistry.
Bella Shmurda - Holy Jah
Holy Jah Lyrics:
[Intro]
Uh-mm, ya-ya-ya, ya-ya
Ah-ya-ya, fine boy, Bella, aya
Aya-ya
[Verse 1]
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
Dem go whine you, no panic (mm-mm)
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
[Pre-Chorus]
Motivation or no motivation, the para dey body
Switching my lanes with no indicator
Make dem no spoil something (whoa-whoa-whoa)
Cool my body pẹlu medication, I no dey see person
Tori cana dey for me
[Chorus]
Holy Jah
Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah
K'anu rẹ follow me ṣa
Holy Jah, ah-ah
Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga
F'ina rẹ cover me, ah
[Post-Chorus]
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidencе, many vex, nitori economy
Dem go whinе you, no panic
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
[Verse 2]
Go shawty-shawty, go loco-loco
Dance to the gbẹdu, porogodo
Wetin you dey find for Sokoto
Ọmọ, e fit dey your ṣokoto
Issa lonely road, many don lose hope
Person no fit know
When e go reach your turn, ooh-whoa-whoa, yeah
[Pre-Chorus]
Motivation or no motivation, the para dey body
Switching my lanes with no indicator
Make dem no spoil something
Cool my body pẹlu medication, I no dey see person
Tori cana dey for me
[Chorus]
Holy Jah
Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah
K'anu rẹ follow me ṣa
Holy Jah, ah-ah
Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga
F'ina rẹ cover me, ah
[Refrain]
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
Dem go whine you, no panic (mm-mm)
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
-
Sanity
Bella Shmurda • 2025