Burna Boy – 28 Grams
Nigerian Afrobeats sensation and global music icon Burna Boy unleashes 28 Grams, a hard‑hitting anthem charged with raw confidence and streetwise swagger.
The sound fuses Afrobeats, Hip‑Hop, Trap, and Dancehall, layering booming basslines and sharp percussion to bridge African grooves with Western rap intensity.
The lyrics spotlight hustle, indulgence, and survival, painting vivid scenes of resilience and pride that resonate with his core audience.
It cements Burna Boy’s ability to blend African heritage with global rap energy, keeping the track both authentic and universally magnetic.
Burna Boy – 28 Grams
28 Grams Lyrics:
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)
Twenty-eight gram, one oz, me have, nínú ara mi o
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
Mi o p'ara mi o
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
Mi o gb'oja sara mi, oh
(Ọmọ, iya mi gbo mi dada)
No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ iya mi gbo mi dada)
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(Ọmọ, iya mi gbo mi dada)
No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ, iya mi gbo mi dada)
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah
What is that stench?
-
Love, Damini
Burna Boy • 2022 -
No Sign of Weakness
Burna Boy • 2025