Odumodublvck – Tiffany ft. PsychoYP

Nigerian rap star Odumodublvck teams up with PsychoYP on Tiffany, a bold single full of energy. The track is vibrant, raw, and crafted to showcase their synergy.

The production blends Hipโ€‘Hop grit and Trap bounce with Afrobeats groove and Street Pop edge. PsychoYPโ€™s smooth delivery balances Odumodublvckโ€™s fierce style, creating a rich fusion of sounds.

Tiffany, taken from the album Industry Machine, explores ambition, resilience, and dominance in the competitive music world. The collaboration amplifies its cultural depth and global appeal.

The single cements Odumodublvck as one of Nigeriaโ€™s most dominant rap voices.

Odumodublvck – Tiffany ft. PsychoYP

Tiffany Lyrics:

Yeah
I fit hear myself abeg
O
I will roll in a Lambo
Or
Tiffany Tiffany Tiffany Tiffany Tifah

I will roll in a Lambo
I go smoke am like Rambo
I will
Like skeppy I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany
E no far
I go call my amigos
I go pour casamigos
I go smoke
Igbo wey be say
E too heavy for people
And e go make dem dey giggle o e no far
(Odumodublvck)
Yeah, common

Anytime I look around (yes)
Bad boys dey my side
Nobody
They no fit indict (fact)
Which case I no beat
Back when
Omo raw cash
Na who thief (all)
Big plate na me eat
Roof top pent house
Which place I no sleep
Air b n bs
(I will roll in a Lambo)

Hotels in abj know me
Abobi c'est la vie
(Kala)
(Blvcksheep forever
Blvcksheep for life
Izgaaju till we kpeme
Antiworldgangstars
Ge records
You get me
Odumodublvck)

I will roll in a Lambo
I go smoke am like Rambo
I will
Like skeppy I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany
E no far
I go call my amigos
I go pour casamigos
I go smoke
Igbo wey be say
E too heavy for people
And e go make dem giggle o e no far

(YP)
I pick up my hoe in a Lambo
Covered in camo
Chains on like django
24 smoking like jago
She gone try to keep up with me
But I left that chick at home
I'm in these trenches
I can't be taking you on road
I put in too many hours
They posed to give me my flowers
She fuck me straight out the shower
Right after hours
She put codeine inside my Hennessy
Cus purple is power
Now I'm leaning everytime I'm outside omo

E no e no
I will roll in a lambo...
Easily easily
Tiffany Tiffany e no far
Easily easily
Tiffany Tiffany e no far
Ouu...

  • Zlatan

    Nigeria ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ