Ruger – Nine
Nigerian Afrobeats star Ruger delivers raw emotion and intensity on Nine, a track that blends vulnerability with bold confidence.
Ruger’s delivery is sharp yet melodic, weaving heartfelt storytelling with his trademark swagger to create a captivating vibe.
The production is deep and layered, fusing the infectious groove of Afrobeats, the lyrical grit of Rap, and the soulful textures of R&B.
Nine stands as a reflective anthem — bold, emotional, and built to resonate with listeners while showcasing Ruger’s versatility and global appeal.
Ruger – Nine
Nine Lyrics:
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)
I like wetin I like
I get nine lives e don nearly finish
But I go chop you drink tumbo on top
If I perish I perish
Shey you dey hear me
Be like say I don get wish, hmm
I wan carry all the kele comot
Be like say I selfish
I loose concentration
Concentra' concen'
Wetin you do me so
Shalaye shala'
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger!
Ruger!
Ruger!
Ruger!
I like wetin I like
I get nine wives but e never do me
I go like to add Lovett, Kiki, Valentina and Funmi
Shey dem dey do me
She bring her lawyer come sue me
I carry you come my section you no wan knack
Odabipe you stupid
I loose concentration
Concentra' concen'
Wetin you do me so
Shalaye shala'
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger!
Ruger!
Ruger!
Ruger!
-
BlownBoy RU
Ruger • 2025 -
RU The World
Ruger • 2023 -
The Second Wave (Deluxe) EP
Ruger • 2022 -
The Second Wave EP
Ruger • 2021 -
Pandemic EP
Ruger • 2021