Peace by Mohbad MP3 Audio
Marlian Music artist, Mohbad comes through with a brand new masterpiece hit record titled ‘Peace‘ which is right here for fast download.
“Peace” by “Mohbad” is a feelgood jam which is a must for your playlist if you are a lover of good music, most espescially this particular genre.
Stream and download “Mohbad – Peace” Audio, Lyrics & Instrumental right here on SureLoaded.
“Peace” was release by your favourite artiste Mohbad and we made it available for you.
Listen and share your thought below:
Mohbad – Peace
https:/scholarshipbuzz.xyz/wp-content/music/2022/09/Mohbad_-_Peace_[SureLoaded].mp3
DOWNLOAD MP3 || FAST DOWNLOAD
Lyrics:
Wetin be this one like this?
Been through many things
Many many gists
But, I still find my peace
(Imole)
Oh-ah
I do like say me I no dey see
Like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh-ah
Wetin be this one like this?
Been through many things
L’ati aye Genesis
I will be dealin’ with frenemies (frenemies)
Survivor (survivor)
Mio ni gba (mio ni gba)
Money chaser, faster than a bullet
Flyin’ like a rocket
Badman wey never rest
King of South and the West
Faster than a car
Won fe ba mi saa
Faster than a Benzo
Ijebu lo “l’ewe so”
Bad vibes on lyrical (uh-uh, uh)
Bring in my sound, I’m so biblical, Olohun
Aiye toh l’okada, won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer, oh my nigga (oh my nigga), oh my nigga (oh my nigga)
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga (oh my nigga), oh my nigga (oh my nigga)
Shey you go dey when I no get raba?
‘Cause my mama (’cause my mama), ’cause my mama (’cause my mama) been prayin’ for me say make I jere
Oh my bébé, oh my bébé (oh my bébé, oh my bébé)
Shey you go dey before my Surulere? (kai)
